Burna Boy - On Form Text

Songtext zu On Form

[Intro]
Whoever carry my backwood, bring am out
See backwood for here baba
Come! make una no omila mi Lord o
Bring am
My Lord, Na hin be this
Make e dey my possession

[Verse 1]
Hmm Hmm (Gba bí, má gba bẹ)
O lọ jìnà, ó tún lọ far
And e no pass through Muritala (Hm-mm)
No carry me for mind (Hm-mm)
I step in the name of love, oh-oh, oh-oh

But now-a-days, oh-oh
Tell them what they like to hear, oh-oh-oh
E shock them as dem see me

[Pre-Chorus]
Àní mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (gbewo)
Hmm mm Error (error)
Mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju (Gba waju) gbé wo (gbewo)
Gba waju (Gba-gbe) gbé wo


[Chorus]
Ah! e no go tire me (Ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally, I'm on form

[Interlude]
Gba bí, má gba bẹ
Gba bẹ, má gba bi
Gba bí, má gba bẹ
Gba bẹ, má gba bi

[Verse 2]
If I hear, if I hеar say I complain
When I'm rocking, I'm rocking your body
Sorry, coming from a long range
And as always, (ahh) we bе loving
Anytime you holla me, I'm early
I'll be lifting early
Ṣe ri, oh-oh, ṣe ri
Ṣe rí, oh-oh, ṣe ri

[Pre-Chorus]
Àní mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (gbewo)
Hmm mm oh, Error (error)
Mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju (Gba waju) gbé wo (gbewo)
Gba waju (Gba-gbe) gbé wo


[Chorus]
Ah! e no go tire me (Ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally, I'm on form

[Bridge]
I no dey too quick to talk, oh, oh
No be talkative like that, oh, oh
I disguise my opolo, oh, oh
Make they no see me at all
No trust man oh, not even my shadow, oh, oh
Waka jejeli, no stop, oh, oh, oh
This industry want shame me
Story of my life

[Chorus]
Ah! e no go tire me (Ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally, I'm on form

Burna Boy - On Form Songtext

zu On Form von Burna Boy - On Form Lyrics Burna Boy - On Form Text On Form Burna Boy On Form Liedtext
Album: I Told Them... (2023)

Noch keine Übersetzung vorhanden. Musik-Video-Miniaturansicht zu On Form Songtext von Burna Boy

Video zum On Form


On Form Songtext von Burna Boy


Andere Songtexte und Deutsche Übersetzungen

von Burna Boy

Beliebt Lyrics

Rare Bird - Hey Man Songtext

Rare Bird - Hey Man

Songtext & Übersetzung

Beliebt Neu Songtexte